2Face Idibia — Only Me 가사 및 번역

이 페이지에는 2Face Idibia의 노래 "Only Me"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

If to say nah just me,
I’ll beliving like I don’t care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I’ll be doing anyhow
Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y’all
Don’t let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don’t want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me That’s why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money

가사 번역

그냥 날 아니 말을하는 경우,
나는 상관하지 않는 것처럼 속일 것이다
아무도 감히
아니 그냥 나,나는 어쨌든 할거야
왜냐하면 아무도 데이를 가서 나에게 초자연적 인 아무도 도전하지 않기 때문에
살 대 육체의 정신
성격 아무리 전혀
개성은 우리가 키가 큰 만들 수 없습니다
노래,노래,모두 들어
아무도 널 벽에 밀어붙이지 못하게 해
아니 커뮤니티 나에서 우리가 키가 큰 확인
비밀 사회 나에서 휴식 우리 모두
말하고 싶지 않아
설교자처럼
나는 사비 패스 공으로 할 싶지 않아
나는 이노 모두 e 사비 놀이 공이 될 말을 알고
그러나 나이지리아 전화를하는 경우,오 동포,발생한다
어떤 사람들은 그냥 데이를 당신의 일을 할 수 있도록,내가 내 일을 할 수 있도록
살고 대신 살고 보자
왕 같은 느낌
아무것도 아닌 것 위에,
자랑 위에 포즈
당신은 단지 말을 알고 있기 때문에
나 허영 사라지는
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money
누가 귀가 들어오면 들으라고 했지
아무나 가서 여기서 날 보겠다고 말하지마
나만큼은 신경 안쓴다고
내가 원하는 모든 이들처럼 삶이 공평하길
오직 나만이,내가 감히
날 따라오지 마,
공중에 분산 돈
절망에 기댈 사람도 없고
모든 것을 너무 많이,우리는 함께 공유 할 수 없습니다
그것은 단지 나 영화관에 갈 것입니다
여자 친구는'나 엄마 무료'라고 한 번 말할 수 없습니다
하지만 지금은 Funke 있어,
에네누와 진디 마
내가 유일한 슈퍼맨이니까
어떤 사람들은 그냥 데이를 당신의 일을 할 수 있도록,내가 내 일을 할 수 있도록
살고 대신 살고 보자
왕 같은 느낌
아무것도 아닌 것 위에,
자랑 위에 포즈
당신은 단지 말을 알고 있기 때문에
나 허영 사라지는
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money
아니 그냥 나 그냥 내 이야기를 듣고 갈 말을합니다
아무도 불평하지 않는다
그 때까지,아니 그냥 우리가 사랑이 필요한 이유입니다
그리고 단일성
그래서 내가 노래,말
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money
말로로케프,오모케
니칸 lo ma lowo,
말로로쿠페 노보그보와
wey go make this money