2Face Idibia — 4 Instance 가사 및 번역
이 페이지에는 2Face Idibia의 노래 "4 Instance"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!
가사 번역
나 누구? 웨틴 뎀 토크?
어,응? 웨틴 뎀 토크?
어! 치네키! 유우!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
보
예를 들어
나 내가 하나의 웨이 데이 기회를 제공 할 말
나에게 나를 하나의 웨이 데이 계획을 세워 말한다
모든 사람이 아비 혜택에 대한
우리가 동의하지 않게하려면
기회 창출에 동의
하지만 지금은 중요하지 않다
왜냐하면 지금 나는 거리에서 찾고 있기 때문에
그래서 그들에게 기회를 주는 거야
우리를 할 상황의 피해자로 설정하려면
그들은 단지 우리의 존재를 무시 데이
그들은 우리가 기회를 살 변명을 사용 얻을
인공지능
그들이 우리가 데이라고 말하는 것을 알지 못합니다
그들은 데이 플레이 우리를 사용
우리가 얻는 것은 모두 저주 한 눈에 있습니다
언제나 우리는 저항을 위해 서 있습니다
악용 행위에 그 때
아비 우리는 단지 트랜스 살고
주님! 오,마하 하나님!
Ala Oyi e!
내가 느끼는 것
는 사랑의 느낌입니다
그리고 당신은 그렇게 말 알고있다
Ala Oyi e!
당신의 집 o 에서
또는 모터 당신
그리고 당신은 천천히 이동 데이
Ala Oyi e!
이 것은 당신의 존재에 영향을 미치고 있습니다
그리고 당신의 영혼을 죽이고
Ala Oyi e!
알라 Oyi 우리가 볼 수있는 것은 wey 에 대한
데이는 당신이 데이 싶어 확인
보 이 유형 의 일 리 리 데이 느낌
그들은 나를 데이가 데이를 원하게 만든다
Ala Oyi e!
내가 데이 속임수를 쓰고 싶어도
나는 아직도 데이는 데이 싶어 이동합니다
Ala Oyi e!
당신 주위를 둘러보세요.
난 당신이 데이는 데이 싶어 갈 내기
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Wey 를 위해 당신은 wey 가 당신을 만드는 것을 봅니다
Ala Oyi e!
예를 들어
말 나이지리아 이민 니 베일
셰이 나는 데이는 자신의 입장을 존중 간다
셰이 나는 풍경을 만들 이동합니다
에 대한 더 많은
데이를 위해 우리는 기회를 제공
데이 팩 대신 돈을 이동 프랑스
데이는 풍부한 전체 고통 확인
데이는 나를 멀리 실행 완합니다
웨이 전자 말할 수있는 장소에
데이는 춤을 추고 싶어
뎀이 내 기술을 존중하는 곳
뎀이 어디로 가지 않고 그냥 데이
데이 재생 장난
맨 위에 사람들
웨이 방법을 작동
Wey 는 그들에게 열쇠를 줍니다
이 물질의 문
웨이 뎀 그냥 데이 프리랜서 사용
그들의 약탈 데이는 우리에게 보증을 제공하지 않습니다
회개 아니 데이 그들의 계획 어
내 마음에 대한 성가심 만들기
그래서 Ala Oyi e!
보 what 가 을 느낀
는 사랑의 느낌입니다
그리고 당신은 말을 알고 그래서
그래서...알라 오이이!
당신의 집에 그래서
또는 모토 에서 당신
그리고 천천히 해.
참고 전자!
이 일이 같은 느낌
당신의 존재에 영향을 미치기
네 영혼을 죽이고 있어
참고 전자!
것은 wey 당신을 위해 Ala oyi e
보
Wey 는 당신을 ala oyi e 만듭니다
Ala oyi e
보 이 유형 의 일 리 리 데이
느낌 잉
데이는 나에게 데이는 데이 할 수 있도록
데이...알라 오이이!
내가 데이 속임수를 쓰고 싶어도
나는 아직도 데이는 데이 싶어 이동
데이...알라 오이이!
당신 주위를 둘러보세요.
그리고 난 당신이 원하는 이동,당신을 내기
데이를 위하여!
Ala Oyi e! 위 유 일을 위해
보 wey 인 당신 Ala Oyi e!
알라 Oyi E e e!
Ala Oyi e e e…
우리는 기회를 제공 데이 확인…
대신 돈 데이를 수집
프랑스…
인공지능! 흠 하지 데이 올
댄스…
나이지리아 인의 베일
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e e...Ala Oyi e e e
E...Ala Oyi E E e e!
나를 Chineke
알라 Oyi E e e e!