Fela Kuti — Beasts of No Nation 가사 및 번역

이 페이지에는 Fela Kuti의 노래 "Beasts of No Nation"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, «Aiya-kata" — Oh ya
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
O’feshe-Woh
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME… *(after each line)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME *(After each line)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am «inside world»
The time weh I dey outside prison, I call am «outside world»
Na craze world, na be outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat

가사 번역

아-다른,지하 영적 게임으로 지금 가자
그냥"아이야-카타",말을 이동,나에게 대답을 돕기 위해 이동-오 야
오페쉬 루
아이야 카타*(각 라인 후)
O'feshe-g'Ba
O'feshe-Woh
아이야 카타*(각 라인 후)
오페쉬 웽
아이야 카타
아이야 코토
아이야 키티
아이야 쿠투
오페쉬 루
아이야 카타*(각 라인 후)
O'feshe-g'Ba
바구니 입 wan 다시 누출 시작,오-
바구니 입 WAN 오픈 입 다시,오
아비**you don't remember I say I sing,ee-oh**(is it not)
바구니 입 WAN 오픈 입 다시,오
오,내가 노래,내가 말,나는 바구니,ee-오,말란 비아-gbe-re 처럼 입을 이동합니다
바구니 입 wan 다시 누출 시작,오-
바구니 입 WAN 오픈 입 다시,오
펠라,위틴 노래하러 가?
뎀 이동 걱정...*(각 라인 후)
걱정마,걱정마,걱정마,걱정마
뎀 이동 걱정*(각 라인 후)
데이완은 우리가 감옥에 대해 노래 할 수 있도록
뎀,나 걱정해 다타운 곳곳에서
데이완은 감옥 생활에 대해 알고
뎀,나 걱정해 다타운 곳곳에서
펠라,위틴 노래하러 가?
뎀 이동 걱정
걱정마,걱정마,걱정마,걱정마
내가 감옥에 대해 말할 때,나는"내부 세계"라고 부릅니다»
우리가 감옥 밖에서 데이 때,나는"외부 세계"라고 부릅니다»
나 열풍 세계,나 외부 세계 수
열풍**세계*(각 라인 후)/**(미친)
나 밖에-다 경찰-나는 데이
나 밖에-다 군인 데이
나 밖에-다 법원 뎀 데이
나 밖에-다 치안 판사 데이
나 밖에-다 판사 뎀 데이
나 열풍 세계는 dat
나 밖에 있음-부 하리 데이
나 열풍 사람이
동물에서 열풍 맨 피부-나
나 열풍 세계는 dat
나 밖에-Idia-gbon dey
나 열풍 남자는 닷-오
동물에서 열풍 맨 피부-나
나 열풍 세계는 dat
나 밖에 있어.
나 밖에 있음-뎀 감옥 5 년
나 밖에 서-데이 판사 ee-o 구걸
나 열풍 세계 beat,나 열풍 세계 beat
나 밖에-뎀 킬 뎀 학생
소웨토,자리아,이페
나 열풍 세계는 dat,ee-오
나 열풍 세계는 dat
나 밖에 수-모든 디 데이 일이
나 열풍 세계는 dat,ee-오
나 열풍 세계는 dat,ee-오
나 열풍 세계는 dat,ee-오
나 열풍 세계는 dat,ee-오
나 열풍 세계는 dat,ee-오…
이거 한번 들어보게
규율에 대한 전쟁,ee-oh
나이지리아 정부,ee-oh
딤데이!
"내 사람들은 우리-전자-이하,내 사람들은 징조-나는-이하,내 사람들은 규율이다»
나이지리아 정부,ee-oh
딤데이 토크 be dat
"내 사람들은 우리-전자-이하,내 사람들은 징조-나는-이하,내 사람들은 규율이다»
나는 전에 문신을 들어 본 적이-오
정부에서 말하게,ee-oh
"내 사람들은 우리-전자-이하,내 사람들은 징조-나는-이하,내 사람들은 규율이다»
나이지리아 정부,ee-oh
딤데이 토크 be dat
어떤 종류의 이야기는 dat-오 수?
열풍 토크 dat ee 수-오
나 동물 이야기 dat 수