Fela Kuti — Government Chicken Boy 가사 및 번역

이 페이지에는 Fela Kuti의 노래 "Government Chicken Boy"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
As you wear your watch
And look the time
6 P.M. chicken quench
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
The only time wey him hand dey for side
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Try to fly na wahala for am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na one by one him go chop
Kukuru uku
As he will chop am one by one
Somebody go sweep am from him mouth
Kukuru uku
Now the picture of chicken na begs for you to see
Kukuru uku
My friend tell me … all over… offices dey
1. Okan
Ministery
2. Eji
N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N.B.C. (Nigerian Television Authority)
4. Erin
N.E.P.A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Water works
6. Mefa
T.N.T
7. Medje
Police force
8. Medjo
Nigerian Army
9. NSO
Nigerian Navy
10. Mewa
Nigerian Airforce
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N.S.O. (Nigerian Security Organisation)
3. Eta
Assembly
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretary
7. Medje
Speaker an’co
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Daily Times
2. Eji
New Nigeria
3. Eta
Punch n’co
4. Erin
Nigerian tribune
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretary
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Inside these offices
See some people who dey work
Some good people
And some bad people who dem dey
The good people na wahala he be for them
An' the bad people na them dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don’t catch them
Him crooked
Shaki Shaki don’t catch them
Anywhere you see them dey
Shaki Shaki don’t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki don’t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don’t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey come, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Give me the file, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
That’s not the file, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can steal, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can kill, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don’t catch them

가사 번역

쿠쿠루 우쿠
다들 제때 일어나서
쿠쿠루 우쿠
이제 우리가 함께 머리를 넣어 시간이다
만나'오
쿠쿠루 우쿠
이제 우리가 함께 머리를 넣어 시간이다
만나'오
만나'오
만나'오
우리의 삶을 더 좋게 만들어라.
만나'오
더 나은 삶 데이 잘 이동 확인
무구 오오
아무도 데이를 바보로 만들지 마
무구 오오
아무도 우릴 바보로 만들지 마
만나'오
우리의 삶을 더 좋게 만들어라.
만나'오
더 나은 삶 데이 잘 이동 확인
무구 오오
아무도 데이를 바보로 만들지 마
무구 오오
아무도 우릴 바보로 만들지 마
무구무구 무구무구 무구무구
쿠쿠루 우쿠
다들 제때 일어나서
쿠쿠루 우쿠
이제 우리가 함께 머리를 넣어 시간이다
만나'오
만나'오
쿠쿠루 우쿠
이제 우리가 함께 머리를 넣어 시간이다
만나'오
다미로운다미로운다미로운
다미 로운,아,아,아
당신이 당신의 시계를 착용
그리고 시간을 봐
오후 6 시 닭꼬치
쿠쿠루 우쿠
비뚤어진 생활,비뚤어진 쇼
가타 가타 웨이,나 치킨 스타일
쿠쿠루 우쿠
뎀이 태어났을 때부터
나 다시 그에게 데이 데이를 손
쿠쿠루 우쿠
유일한 시간 웨이 그를 측면 데이 손
나 때 그 데이 공포에서 실행
쿠쿠루 우쿠
오전 나 와할라 비행을 시도
나 입 그 가 그 토지
쿠쿠루 우쿠
쇼는 충분히 들어온다,나 작은 암탉 그는 을 얻
나 하나 하나 그를 잘라 이동
쿠쿠루 우쿠
그는 하나 하나 잘라 것입니다
누군가가 그 입에서 오전 스윕 이동합니다
쿠쿠루 우쿠
이제 닭의 사진이 당신을 구걸합니다
쿠쿠루 우쿠
내 친구가 말해...
1. 오칸
사소함
2. Eji
주)나이지리아 방송)
3. Eta
나이지리아 텔레비전 기관)
4. 에린
국가 전력 기관)
5. Maaruncity in germany
물 일
6. 메파
T.N.T
7. 메드제
경찰 부대
8. 메드조
나이지리아 군대
9. 통계청
나이지리아 해군
10. Mewa
나이지리아 공군
1. 오칸
마자 마자
2. Eji
N.S.O(나이지리아 보안 조직)
3. Eta
어셈블리
4. 에린
상원 의원
5. Maaruncity in germany
뜻부모,비윤리적
6. 메파
영구 비서
7. 메드제
안코 스피커
8. 메드조
대통령
9. 통계청
9. 통계청
10. Mewa
리칸시 오
1. 오칸
매일 시간
2. Eji
새로운 나이지리아
3. Eta
펀치 엔코
4. 에린
나이지리아 트리뷴
5. Maaruncity in germany
기자
6. 메파
편집기
7. 메드제
비서
8. 메드조
Gbogbowoncity in germany
9. 통계청
통계청
10. Mewa
이 사무실 내부
보 일 사람들 누구 데이 일
좋은 사람들
그리고 뎀 데이 나쁜 사람들
좋은 사람들 나 와할라 그는 그들을 위해
그것은 나쁜 사람들이 그들 데이 할 나
이 사람은 우리가 샤키 샤키 누구 전화 데이입니다
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
뎀 하자 당신 데이 루코
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
그를 비뚤어진
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
당신이 그들을 볼 어디서나 데이
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
나 백 뎀 핸드 뎀 데이
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
딤이 널 딤으로 보이게 해
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
Dem bendi
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
치킨 스타일 벤딘
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
소년 소년 그는 벤딘
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
오가 데이 온다,네 선생님
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
오가 데이는 가지 않습니다.
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
파일을 주세요,네
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
그건 파일이 아닙니다
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
정부는 훔칠 수 있습니다.
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
정부는 죽일 수 있습니다,예 선생님
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다
정부 닭 소년 오
Shaki Shaki 는 그들을 잡지 않는다