Fela Kuti — Power Show 가사 및 번역
이 페이지에는 Fela Kuti의 노래 "Power Show"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
가사 번역
당신이가는 곳마다
도처에 당신 데이
모두가 파워 쇼를 할 싶어
나 잘못된 쇼 O
하숙인 이민에 도달합니다
경관 데이
허세 부리지 마
당신의 시간을 낭비하십시오
그를 변경 바지
일부 데이 빗 뎀 머리
덴 깔끔한 뎀 테이블
덴 뎀 풀 의자
그 전에 당신이 데이를 말할 알고 이동합니다
당신이 더 빨리 이야기하지 않는 경우
똥에 대한 이동 이동
그는 똥이 올 다시 이동
그리고 당신은 오전 이야기
그런 다음 그를 놀라게 할 때
당신을 위해 판잣집
가서 십자가가 아니라고 해
너 오늘 건너가지 마
나 그 시간 뎀 이동 뎀 시작
힘 쇼 O O
나 잘못된 쇼
같은 나 우체국을 이동
난 당신을 허세 이동합니다
당신의 시간을 낭비하십시오
당신을 실행
그리고 아래로 실행
몸이 피곤 이동
그리고 당신의 마음을 피곤
그리고 그들은 당신의 마음을 피곤하게합니다
뎀 이동 쉰 공방에 대한 변화가 없다고
나 그 시간 뎀 그들을 시작 이동
힘 쇼 O O
나 잘못된 쇼 O
자동차 소유자 sef 그 이동 걸릴
그 차 그를 자동차 푸시 노동자
도로를 위해 아래로
그런 다음 그를 얍 시작
어리석은 일꾼
비위급,그에게 돈을 얻을 수 없다
그 샌들 전자 돈 눈물 마무리 봐
보 그 바지 e 돈 눈물 대 yansh
보 그 일중 전자 돈 러 마무리
오늘 아침 목욕하지 마
그를 봐 포켓 전자 돈 드라이 마무리
당신은 아무것도 고통 이동
당신은 아무것도 고통 이동
나 셰아 몰라?
나는 육군 사무실을위한 일반 수
나는 경찰서에 대한 경찰이 될
나는 정부 사무실의 비서가됩니다
이 멍청한 노동자여,구제불능아
당신은 아무것도 고통 이동
나 그 시간 뎀 이동 뎀 시작
힘 쇼
나 잘못된 쇼 O
힘 쇼
나 슬픈 일
나 나쁜 일
나 잘못된 쇼 O
파워 나 당신의 땅을 돕기 위해
나 당신의 동료를 돕기 위해
나 잘못된 쇼 O