Nneka — Niger Delta 가사 및 번역
이 페이지에는 Nneka의 노래 "Niger Delta"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave
Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us
가사 번역
뎀 와서 물고기 우리의 물 빈,
우리 기름을 듬뿍 잘라 가자,
자원을 빼앗아 가자,
와서 우리의 모든 재물을 가져 가라.
뎀 올 뎀 스토어로 우리를 사용
그(것)들을 부유한 시키는 원료를 위해
오 형제,형제,브로 스 웨틴
자매,자매,누나
위틴 우리는 데이는
위틴 우리 데이 도둑 도둑을
어디 우리가 데이 렌 딤은 우리가 뿌리는 것을 우리 자신의 소유 나 나는 우리가 거두
내가 할 가서 말해
내가 세상의 살에 죄를 지었기 때문에
주님,용서하소서 내 영혼이 죽도록 구하지 아니하옵소서
카이,오가 서프리 오,오가 서프리 오,오가 서프리 오,
그것은 돈 테웬 유 데이는 내가 디스 좋아합니까
아,하지만 지금은 더 이상 없다 걸릴 이동합니다
나는 내 입을 열어 가서 u 웨틴에게 나는 데이 느낌
위틴 우리는 데이는
위틴 우리 데이 도둑 도둑을
어디 우리가 데이 렌 딤은 우리가 뿌리는 것을 우리 자신의 소유 나 나는 우리가 거두
봐,말해봐,원자바오 우리가 눈치채는 원자바오 위틴 뎀이 우리를 어디로 데려가는지,
임 노예로 사용
합창단
위틴 우리는 뎀을한다
웨틴 뎀 우리를