P-Square — Bizzy Body (Instumental) 가사 및 번역

이 페이지에는 P-Square의 노래 "Bizzy Body (Instumental)"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

We bring you back again
Da remix
With your bizzy body eh
Yo P
Every body eh
Its the Weird MC
Eh eh eh eh eh eh
1: Weird MC
Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter, Paul and Shola
This na fresh from naija
Oya: P Square
See them, see them
Them done come back again now
I beg you sister, abi you get one
Agenda
Why you put me in between the middle
Of the center
Cos me no like no pretender
Make you stop to dey look
And start to dey groove
Peter and Paul them be one no be
Two
Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare
You make me really wanna touch
Your ware
When you hook up in the club oh
Give them a run oh
Give them a jump oh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Everybody say
Oh oh, oooh ooooh oooh
Rudeboy
2: P Square
We done bring back the remix
Everybody in the club, una dey
Feel me
You dey soji Mr. DeeJay
You dey kill me
Wine up your body
If you dey dig me
So make you tease me, tease me
Till I lose control
Cos your know why, my sister
We go commit murder
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT E yago l’ona
Weird MC dey come
3: Weird MC
What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show
Any sort of vibe
We got the club so knocked down
We wanna move your bizzy body
Now
Kini mo wi, kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling, No glocking
No stalling, No shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh: P Square
Who be the bagger wey say we no
Dey go further
Tell am say we no be losers, we
Dey shun now
Move up your body with your bizzy
Body thunder
Gbosa
Gunshot oh, replace another
REPEAT HOOK

가사 번역

우리는 당신을 다시 데려옵니다
다 리믹스
너의 비즈지 바디 어
요피
모든 몸은 응
그 이상한 MC
어 어 어 어 어 어 어
1:이상한 맥
지금 확인
지금 그것을 가져와
여기 우리는 지금 간다
흐름으로 지금 피터,폴과 숄라
이 나 신선한 나
오야:P 광장
보 그 보 그
그들은 지금 다시 돌아와 다
자매님,당신이 하나를 얻을 아비 구걸
의제
왜 날 중간 사이에 넣어?
중앙의
왜냐면 내가 가짜처럼
데이 룩 좀 그만 쳐다봐
그리고 데이 홈 시작
베드로와 바울은 그들 중 하나가 될 수 없습니다

그들이 가서 gbedu Wey 당신을 얻을 말을 기억 soji 나는 당신의 붐 붐 베어 사랑
날 정말 만지고 싶어하게 만드는군
당신의 상품
때 당신은 클럽에서 후크 오
그들에게 오 실행을 줘
그들에게 점프 오 줘
너의 비즈지 바디 어
당신은 어 소지 이동
모두 어
당신의 몸을 어 이동
너의 비즈지 바디 어
당신은 어 소지 이동
모두 어
당신의 몸을 어 이동
누군가가 말
오 오 우오 우오
모두가 말한다
오 오 우오 우오
루데 보이
2:P 광장
리믹스를 다시 가져왔어요
모두 모임에 있어,우나 데이
나를 느껴
당신은 디제이씨 디제이씨
넌 날 죽여
너의 몸을 위로 포도주
당신이 데이 날 파고 경우
그러니 날 놀리고 놀려줘
내가 통제력을 잃을 때까지
왜 그런지 알잖니,동생아
우리는 살인을 저질러 간다
베이거 웨이는 우리가 더 말할 누가
데이 더 이동
우리가 데이는 베이거 누가 우리가 아니 말을 귀찮게 말 오전
데이 더 이동
우리가 패배자가 아니라고 말해,우리
지금 데이슌
당신의 비즈지와 함께 몸을 이동
몸 천둥
Gbosa
총상 아,또 다른 교체
반복 야고 로나
이상한 맥 데이 올
3:이상한 맥
당신은 무엇을 할 거 야
숨는 곳
당신이 보여주고 싶을 때
어떤 종류의 분위기
클럽이 너무 무너져서
우리는 당신의 비즈지 몸을 이동 싶어
지금
키니 모와,키니 모 소
몸을 이동
그것을 가까이 두십시오
더블링 없음,글로킹 없음
실속시키기의 동요 없음
난 그냥 데이 바이브 데이 이동
아니 나 오 수 없습니다
Ijo 야 오:P 광장
베이거 웨이는 우리가 더 말할 누가
데이 더 이동
우리가 패배자가 아니라고 말해,우리
지금 데이슌
당신의 비즈지와 함께 몸을 이동
몸 천둥
Gbosa
총상 아,또 다른 교체
반복 걸이