Sound Sultan — Mothaland 가사 및 번역
이 페이지에는 Sound Sultan의 노래 "Mothaland"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany… to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way e ei
가사 번역
ajo o dabile ee
어디로 가든간에,지역 o 를 다시 오도록하십시오
지역 o
나나이자 aa 아 aa
티 오데 바 티 르 파다 왈레 오
wale o oo uh o
내가 원하는 건...
우드이
멀리. ee e…
그 한 말은 유 데 뼈 영역 o 를 만들 수 없습니다
조국 e oo(나 귀하의 지역)
Chinedu 누군가 에고 빌려
u 가 수행 시카고 이동 확인
냄디는 그에게 차를 판매 기억
그래서 u 이동 미국
이 모든 사람들은 드 레이즈 u 되었습니다
아직도 내 얼굴을 보고 있어
u 약속 말 u 더 fashi 그들을 이동 없다
매 달마다 우 데 타치 그들
힐러리 웨이 유 결혼 약속
아직 드 기다립니다,오 소년 그녀는 돈 타리
그녀가 u 를 볼 때,na 내부 박수
유 다른 나라에서 오이인보와 결혼.
마고 마고를 사용하여 반죽을 얻을
이제 당신의 오인보 아내 돈
그 다음 일은 그녀가 가서 보고하지 않습니다
위틴 u 알고,그들은 u 를 추방하지 않는다
내가 원하는 건...
우드이
멀리. ee e…
그 한 말은 유 데 뼈 영역 o 를 만들 수 없습니다
조국 e oo(나 귀하의 지역)
ajo o dabile ee
어디로 가든간에,지역 o 를 다시 오도록하십시오
지역 o o
나나이자 aa 아 aa
티 오데 바 티 르 파다 왈레 오
wale o oo uh o
u 된 말 na1 년
e 는 2 년에 차례 온다
전자 돈 7 년 동안 이동
그러나 십일년 봉사
네 아빠가 돌아가실 때도
엄마가 우는 눈물 플러스
시카고를 위한 바요,오코코 오를 위한 드 미스 유
캐나다에 대한 바이오던
네 엄마는 아직도 궁금해
이그바 우로 퉁 마 파다 오
나이자 기억,u iyawo 을 얻을
고다비아일레,고다비아일레,고다비아일레,고다비아일레,
코다 비 ile e,아조 오 마 다 비 ile e
내가 원하는 건...
우드이
멀리. ee e…
그 한 말은 유 데 뼈 영역 o 를 만들 수 없습니다
조국 e oo(나 귀하의 지역)
ajo o dabile ee
어디로 가든간에,지역 o 를 다시 오도록하십시오
지역 o o
나나이자 aa 아 aa
티 오데 바 티 르 파다 왈레 오
wale o oo uh o
u say u go call e o
당신의 전화를 위한 각 몸 대기 타이어
ote o,왜 그렇게 o 처럼
독일...코코 입력 양키 수행
그러나 코코 당신의 be-le 에 대한 버스트
평화의 휴식 전자 오
멀리 비행,어느 날 u 는 전자 오기에 적합 궁금 와서
네 아빠 땅은...
u 는 가정에서 긴 먼 길을 갔다,집에서 긴 먼 길,긴 먼 길에서에서
가정,긴 긴 방법 ei