Styl-Plus — Iya Basira 가사 및 번역
이 페이지에는 Styl-Plus의 노래 "Iya Basira"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
This na one buka wey I dey like to go
The food sweet sote e go make your mind blow, day and night iya bas how she do
am I no know
They think say na jazz, my broad no be so
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People People make una come o
Iya basira e go kill me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Long throat na food go kill you-no be so, I say na food go kill you — oga mi no
be so
Wettin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer luckily for me him junior
broad eye e clear
He say make we stroll to the area, little did I knw that I was strolling to my
burial
Right there were oshodi bus dey load was a little buka close to the mainroad
I laf when e pass the door, e tell me say hin name na Iya bas for short but I
bow when e order
Iwesiatewa, ero mm purewater not even mineral. I come gree say I go manage to
chop am
Before I realize I dey order 2nd round, 3rd round, 4th round, I never still stop
Wetting iya basira e give me chop?
Repeat chorus
Long throat, na food go kill you, na food go kill you
Oga mi, you think say na play when I say na the way wey I dey, e no day ok
Wetting be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy iya basira
rice
Even on my girlfriend birthday when she dey wait make I take am to ocean view
I no know when I pass the place, the only thing wey dey my mind na Iya basira
palm oil stew
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
All those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya basira na…
I sure say still I go go there go sidon, order my first round move
To 2nd round, 3rd round 4th round I no dey ever stop wetting iya basira come
give me chop?
Repeat chorus
Officer abeggi follow me to the palce, everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah! Iya basira e don
kill me. (x2)
Oya people, people make una stop officer e don come
Where the woman, hin dey inside, (oga I dey come)
Woman na wetting you dey give people chop wey dey cause all this wahala casala,
oya make we talk
Oga sir true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook,
na God dey make am good
Na which kind talk be that, say na God dey cook the food abi you think say I be
fool no be juju you dey put
Infact I dey suspect say na… You wash put sote people dey queue come dey
rush for your stew
Well to confirm am bring am make I chop small. Give me fufu 90 naira plus that
soup wey dey draw
Chaii correct this food sweet no be small shey una no go vex if I still order
for more
Officer no worry na the food be this
Oya people, people make una go, case dismiss
Repeat chorus 2 times
가사 번역
이 나 하나 부카 웨이 나는 데이는 가고 싶어
음식 달콤한 설탕에 절인 과일 e 가서 당신의 마음을 날려,낮과 밤 이야 바스 그녀는 어떻게
나는 모른다
그들은 나 재즈,내 넓은 그렇게 될 수 없다고 생각
사람들이 우나한테
이야 바시 라 e 돈 재즈 미 오,우
모두 헬프해서 날 구해주게
나는 더 데이 사비 촙 ati 내 모다 나 여자 친구 장소
사람들이 우나한테
이야 바시 라 e 가 날 죽일 오,우
모두 헬프해서 날 구해주게
나는 데이 사비 잘라 다시 내 모다 또는 내 여자 친구 음식
긴 목 나 음식은 당신을 죽일 이동-아니 그렇게,나는 나 음식이 당신을 죽일 이동 말-오가 미 아니
그렇게 될
웨틴 데이는 말한다 e 는 어느 날 웨이를받을 수 나는 내 패디 일요일을 참조 가서 플레이 이동 말한다
Na 그래서 거기에 도달하지만 일요일 e 지에서 높은 맥주 다행히 나를 위해 그 중
명확한 넓은 눈 e
그는 우리가 그 지역을 산책하게 만들 것이라고 말했습니다,내가 산책하고 있다는 것을 조금 알지 못했습니까
매장
바로 oshodi 버스 데이 부하가 있었다 mainroad 에 가까운 작은 부카했다
E 문을 통과 할 때 나는 라프,e 는 나에게 짧은 힌 이름 나 이야 바스 말을하지만 난
활 경우의 e 순서
미네랄 성분도 아니고,어로 mm 퓨어워터도 이와시타웨아. 난 크리가...
잘라 오전
내가 깨닫기 전에 나는 주문 2 라운드,3 라운드,4 라운드,나는 아직도 멈추지 않는다
젖음 이야 바시 라 전자 나에게 잘라 줄?
반복 합창
긴 목,나 음식 가서 당신을 죽일,나 음식 가서 당신을 죽일
오가 미,당신은 나 내가 나에게하는 방법 웨이 나는 데이를 말할 때 재생 말할 생각,전자 아무 일 ok
자신의 조언을 습윤,나는 데이 iya basira 를 구입하는 패디 돈을 훔치는 돈
쌀
심지어 내 여자 친구의 생일에 때 그녀는 데이 대기 확인 나는 오션 뷰에 오전
내가 장소를 통과 할 때 나도 몰라,유일한 것은 웨이 데이 내 마음 나 이야 바시 라
팜 오일 스튜
아! 킬론 킬론 셀레 나 난 이런 종류의 부적을 볼 수 없다,텔레 텔레
그 모든 웨이 이동 vex kpele kpele,하지만 난이 야 basira na 말을 듣고…
나는 확실히 아직도 내가 가서 sidon,내 첫 라운드를 주문 이동 말한다
2 라운드에,3 라운드 4 라운드 나는 데이는 이제까지 와서 이야 바시 라을 습윤 중지하지 않습니다
잘라 줘?
반복 합창
Abeggi 경관이 날 따라와 palce,everybody donelli me I 데이 열풍
내 여자 친구 돈 내 모다 노 크리 날 내 패디 아를 참조하십시오 떠나! 이야 바시 라 전자 돈
날 죽여 (x2)
오야 사람들,사람들이 우나 스톱 책임자 전자 돈을합니다
어디 여자,린 데이 내부,(오가 이 데이는 올)
여자 na wotting you dey give people chop wey dey cause all this wahala casala,
오야가 얘기하자
오가 선생님 하나님,아무것도 웨이 나는 데이 요리 음식 웨이을 위해 넣어,
나 신 데이는 좋은 오전 확인
나 어떤 종류의 이야기는 그 수,나 하나님 데이 당신이 생각하는 음식 아비를 요리 말
바보 아니 주주 수 당신은 데이 넣어
사실 나는 데이 용의자는 나 말...당신은 소테 명 데이 큐는 데이 올 넣어 세척
당신의 스튜에 대한 러쉬
그럼 내가 작아진다는 걸 확인하고 싶군 나에게 후후 90 나이라 플러스를 줘
수프 웨이 데이 그리기
차이이 달콤한 음식을 수정 나는 아직도 주문하면 더 작은 셰이 우나 더 이동 벡스 수 없습니다
더 많은 것을 위해
장교 걱정 없음 음식이 될 수 없습니다
오야 사람들,사람들이 우나 가서 사건 해지
코러스 2 회 반복