Sunny Neji — Jagajaga 가사 및 번역
이 페이지에는 Sunny Neji의 노래 "Jagajaga"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
I don pass Ten, I don pass Twenty
I don pass even Thirty sef
Time don reach for to marry
Na him I face village
Dem say village na dem sabi love
Dem say village girl go take care of me So kia-kia I don land village
Kia-kia I don marry my wife
Kia-Kia I carry am come town
Kia-Kia we don settle down oh Make we do as husband and wife dey do oh Wahala!
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ololo)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala!
Palava!
Wahala carry hand bag eh Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Oh comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say comot for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic oh
(Clear road for jaja-jaga)
Jaga-jaga Jaga-jaga
My village girl e don become Oyinbo (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga, Eh!
All my friends dem don run away
All my neighbors be my enemy…
Now I know
Good character, no be village monopoly
Bad character, no be township
Woman wey good e good oh Woman wey bad e bad oh…
E no matter whether na village or town e come from
Make we do as husband and wife dey do oh Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala wear cover shoe eh-eh
Wahala (ayaya)
Palava!
I want to chop Ogbono soup today
Wahala! (ololo)
Palava!
Wahala carry hand bag eh-oh!
Wahala! (ayaya)
Palava!
My village girl e don comot for gear oh
(Clear road for jaga-jaga)
Comot for road for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e no get brake oh
(Clear road for jaja-jaga)
I say, comot for jaga-jaga eh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don psychedelic eh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for road for Jaga-jaga Jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl e don become Oyinbo ei (White)
(Clear road for jaja-jaga)
Comot for for jaga-jaga
(Clear road for jaja-jaga)
My village e don enter town oh
(Clear road for jaja-jaga)
Make una comot for jaga-jaga oh
(Clear road for jaja-jaga)
My village girl don become lady
(Clear road for jaja-jaga)
My village begin chop spagehiti
(she no dey chop am before oh)
My village don dey chop salad oh I surprise oh
가사 번역
난 10 번,20 번은 패스하지
나는 심지어 삼십 sef 를 통과하지 않습니다
결혼 할 시간 돈 도달
나 그 나는 마을을 직면
뎀 말 마을 나 뎀 사비 사랑
뎀 말 마을 소녀 이동 나를 돌봐 그래서 기아-기아 나는 돈 랜드 빌리지
기아-기아 나는 결혼 내 아내가
기아-기아 내가 휴대 오전 와서 타운
기아-기아 우리는 돈 정착 오 우리는 남편과 아내 데이 마 오 와할라로 할 수 있도록!
팔라바!
와할라 웨어 커버 슈즈 어-어
와할라(올롤로)
팔라바!
오늘 오보노 수프를 자르고 싶어
와할라!
팔라바!
와할라 캐리 핸드백에 와할라! (아야야)
팔라바!
내 마을 소녀 전자 돈 코모 기어 오
(Jaga-jaga 를 위한 명확한 도로)
오,차가버섯을 위한 도로용 코모트 어
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 소녀 전자 아니 얻을 브레이크 오
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
나는 jaga-jaga 에 대한 comot 말
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 소녀 전자 돈 환각 오
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
Jaga-jaga-jaga
내 마을 소녀 전자 돈 오이인보(흰색)
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
차가버섯을 위해,어!
내 모든 친구 뎀 돈 도망
내 모든 이웃이 내 적이 될…
이제 나는 알고있다
좋은 캐릭터,아니 마을 독점 수 없습니다
나쁜 캐릭터,아니 타운십 수 없습니다
여자 웨이 좋은 전자 좋은 오 여자 웨이 나쁜 전자 나쁜 오…
E 상관없이 나 마을 또는 마을 e 에서 온 여부
우리는 남편과 아내 데이는 오 와할라을 할 수 있도록! (올롤로)
팔라바!
와할라 웨어 커버 슈즈 어-어
와할라(아야야)
팔라바!
오늘 오보노 수프를 자르고 싶어
와할라! (올롤로)
팔라바!
와할라 캐리 핸드 가방 어-오!
와할라! (아야야)
팔라바!
내 마을 소녀 전자 돈 코모 기어 오
(Jaga-jaga 를 위한 명확한 도로)
Jaga-jaga eh 를 위한 도로를 위한 Comot
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 소녀 전자 아니 얻을 브레이크 오
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
나는 말,응 jaga-jaga 에 대한 comot
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 소녀 전자 돈 환각 어
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
Jaga-jaga Jaga-jaga 오 길을 위한 우나 코모트 만들기
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
나의 마을 소녀 e 돈 오이인보 ei(흰색)
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
Jaga-jaga 를 위한 Comot
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 전자 돈 입력 마을 오
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
차가버섯을 위해 우나코못을 만드세요.
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 소녀 돈 여자가된다
(Jaja-jaga 를 위한 명확한 도로)
내 마을 잘라 spagehiti 시작
(그녀는 오 전에 데이 절단 오전 없습니다)
내 마을 돈 데이 잘라 샐러드 오,나는 오 놀라운