The Motet — Roforofo Fight 가사 및 번역
이 페이지에는 The Motet의 노래 "Roforofo Fight"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Roforofo fight…
From Abeokuta city
Translation to original English:
She tear pata, he tear buba
She tear pata, he tear buba
She tear trouser, he tear pant
She tear trouser, he tear pant
She pull the thing commot, he tear the thing
She pull the thing commot, he tear the thing
All don scatter
From Abeokuta city
Get away
Fuck off
Who are you?
Go and die
Fuck away
Get away
Who are you?
Go and shit
You dey craze
I no craze
Fuck away
Who are you, eh?
Na two people dey yab so
Na two people dey yab so
Where them dey yab, roforofo dey
Where them dey yab, roforofo dey
Now listen to me now now
Huh!
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
If you dey among the crowd wey dey look
If you yourself
You yourself dey among the crowd wey dey look
And your friend
Your friend dey among the two wey dey yab
Tell am, tell am, tell am, tell am
Tell am make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because Roforofo dey
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
Your friend him don vex
Him don vex patapata, him no go hear
By and by
By and by the fight go start
By and by
By and by them go fall for roforofo o
Them face go be roforofo face
Them yansh go be roforofo yansh
Them body go be roforofo body
You no go know
You no go know who your friend be
You no go fit help your friend
Just because roforofo dey
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your face
If you wan help your friend
Roforofo go rub for your yansh
You go tell am make him no vex
You don tell am before make him no fight o
Make him no fight
Make him no fight because roforofo dey
Now listen to me now now now now
Huh!
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
Roforofo don change them
Them go look like twins
You no go know who be who
You no go know your friend from who
You don tell am before
Make him no fight o
Roforofo dey for there
Two people dey yab
Crowd dey look
Roforofo dey
Wetin you go see?
Roforofo fight eh
Wetin you go hear?
Roforofo fight eh
가사 번역
로포포 파이트…
아베오쿠타시 출발
원본 영어로 번역:
그녀는 파타를 눈물,그는 부바 눈물
그녀는 파타를 눈물,그는 부바 눈물
그녀는 바지 눈물,그는 바지를 눈물
그녀는 바지 눈물,그는 바지를 눈물
그녀는 쉼표를 당겨,그는 일을 눈물
그녀는 쉼표를 당겨,그는 일을 눈물
모든 돈 분산
아베오쿠타시 출발
도망가
꺼져
넌 누구야?
가서 죽어
멀리 섹스
도망가
넌 누구야?
가서 똥
당신은 데이 열풍
나는 열풍 없다
멀리 섹스
누구시죠,어?
나 두 사람 데이 얍 그래서
나 두 사람 데이 얍 그래서
어디 그들 데이 얍,로포포 데이
어디 그들 데이 얍,로포포 데이
지금 지금 내 말을 들어
허!
두 사람 데이 얍
군중 데이 봐
로포포 데이
두 사람 데이 얍
군중 데이 봐
로포포 데이
위틴 당신이 볼 이동?
로포포 응 싸움
위틴 당신은 듣고 이동?
로포포 응 싸움
당신이 군중 중 데이 경우 웨이 데이 봐
당신 자신 경우
당신 자신 데이 군중 중 웨이 데이 봐
그리고 당신의 친구
두 웨이 데이 얍 중 당신의 친구 데이
오전,오전,오전,오전 말해
싸우지 말라고 전해
그를 더 싸움을하지 않습니다
로포포 데이 때문에 그를 싸움을하지 않습니다
친구 돈 벡스
그를 돈 벡스 파타파타,그를 더 듣고 이동합니다
친구 돈 벡스
그를 돈 벡스 파타파타,그를 더 듣고 이동합니다
에 의하여 그리고
에 의해 그리고 싸움에 의해 시작 이동
에 의하여 그리고
로포포 오에 의해 그리고 그들에 의해 가을
그들 얼굴 가서 로포 포의 얼굴이 될
그들 얀쉬 이동 로포포 얀시
그(것)들 몸은 로포로포 몸 이 된다
넌 몰라.
넌 가서 네 친구가 누군지 몰라
당신은 당신의 친구를 도와 적합 이동 없습니다
그냥 로포포 데이 때문에
당신이 당신의 친구를 도와 wan 경우
로포포 가서 당신의 얼굴에 대한 문질러
당신이 당신의 친구를 도와 wan 경우
로포포 가서 yansh 에 대한 문질러
넌 가서 벡스 없인 안 된다고 해
싸우지 말라고 하기 전에 말하지 마
그를 더 싸움을하지 않습니다
로포포 데이 때문에 그를 싸움을하지 않습니다
지금 지금 지금 내 말을 들어
허!
로포포 돈 변경
쌍둥이처럼 보여
넌 가서 누가 될지 몰라
로포포 돈 변경
쌍둥이처럼 보여
넌 가서 누가 될지 몰라
넌 가서 네 친구를 알 수 없어
당신은 전에 오전 말하지 않는다
그를 싸움 o 하지 않습니다
로포포 데이
두 사람 데이 얍
군중 데이 봐
로포포 데이
위틴 당신이 볼 이동?
로포포 응 싸움
위틴 당신은 듣고 이동?
로포포 응 싸움