Tilda & Rocafil Jazz International — Family Movement 가사 및 번역

이 페이지에는 Tilda & Rocafil Jazz International의 노래 "Family Movement"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman and them spend together as husband and wife
Eeeee family movement
But inside the family, husband get his own work to do
— and wife get her own work
Person wey no do hin own fine,
nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi
If woman no chop, husband no dey happy oooyeye
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba oooo
Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa ooo
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa oooo
Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeeee yyeye Aaaa yeyee
When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family
Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want ooo
So thank you papa and mama sweet people
Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you Mama ooo
I dey remember you Mama oooo
Thank you for your help o Mama oo Mama ooo

가사 번역

하나님 돈 남자 아래에 여성을 만들
그래서 manpikin 가족 yeyeye 에 대한 모든 모든 이동
만피킨은 여자와 결혼 가서 남편과 아내로 함께 보내고
Eeee 가족 운동
그러나 가족 안에서 남편은 자신의 일을 할 수 있습니다
-그리고 아내는 자신의 일을
사람 웨이 아니 하인 자신의 벌금,
나 사비 나 사비 예예 나 사비
여성 더 절단하지 않는 경우,남편없이 데이 해피 멍하니 바라
고깃덩어리가 오면 안 돼
아버지 데이 발라바 우오
나 아빠는 가족을 위해 주지사가 될
아빠,안 잊어요
고마워요,고마워요 아빠
아빠 기억난다
당신의 도움을 주셔서 감사합니다 O 아빠 oo 아빠 oooo
엄마 당신은 관리인이 될
나 힌은 가족 운동을 말할 수
엄마 데이 고통 아빠 데이 고통
Yeyeye yyeye Aaaa yeyee
남자 데이가 고통 받고 엄마가 고통받을 때
가족들 잘 모셔다 드려
엄마 데이 잘 집 유지
엄마 데이는 벨 나를 봐
엄마 데이는 나에게 윗을 줘 내가 원하는 우
그래서 아빠와 엄마 달콤한 사람들에게 감사드립니다
나 엄마는 가족을 위해 관리인이 될
엄마,잊지 마세요
고마워,고마워,고마워 엄마 우
기억나요,엄마 우오
당신의 도움을 주셔서 감사합니다 오 마마 우 마마 우