Chillz — Smooth Sailing (Freevybe) 가사 및 번역

이 페이지에는 Chillz의 노래 "Smooth Sailing (Freevybe)"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

see omeza in the building blast am summers in the building blast am every day everyday we dey blast am As I move from coast to coast see I never give another man yawa
everyday see I get on my knees and I pray then I hustle for my naira
I dey sip on my juice proper goose omo me I no get time for propaganda
so madam as you arrange my yam biko make you try give me jara
see I just come here to come bubble
I no come here to find trouble
I just come here to come chop o I no come here to find trouble
me I no dey fight with nobody
just wanna groove with somebody
me I no dey fight with nobody
just wanna groove with somebody
oya oya wait wait wait wait wait wait wait wait
oya give me space space space space space space space space
shout out to my people wey dey feel me non stop
shout out to my omoges wey dey greet me non stop
shout out to my boys dem wey dey hustle non stop
ope f’oluwa wey dey make tins dey pop non stop
Smooth sail
just wan smooth sail
smooth sail
oya wait e e e chills in the building blast am nizzy in the building blast am Mr summers in the building blast am
L.A.X in the building blast am I no sey my DJ’s go blast am Mr franchise go blast am
J.Dan oya blast am and if I never call your name just blast am.

가사 번역

보 오메 자 에 이 건물 폭발 am 여름 에 이 건물 폭발 am 매일 매일 우리 데이 폭발 a 로 나 이동 from coast to coast 보 나 지 주 또 다른 남자 yawa
매일 나는 무릎을 꿇고 내 나이라를 위해 열심히 기도합니다
나는 나의 주스에 데이 모금 적절한 거위 오모 나 선전을위한 시간을 얻을 수 없다
그래서 부인께서 제 참마비코에게 말씀하시길
보 나 그 올 기 하기 올 버블
나는 문제를 찾기 위해 여기에 오지 않는다
난 그냥 여기에 와서 오 와서 나는 더 문제를 찾기 위해 여기 오지
나 난 데이는 아무도 싸움을하지 않습니다
그냥 누군가와 강저 싶어
나 난 데이는 아무도 싸움을하지 않습니다
그냥 누군가와 강저 싶어
오야 오야 잠깐 기다려 기다려 기다려 기다려
오야 나에게 공간 공간 공간 공간 공간 공간 공간 공간
내 사람들에게 소리 웨이 데이는 나에게 비 정지 느낌
내 omoges 에 외침 wey 데이는 나에게 비 정지 인사
내 소년 뎀 웨이 허슬 비 정지에게 외쳐
ope f'oluwa 웨이 데이 메이 틴 데이 팝 논스톱
부드러운 항해
그냥 완 부드러운 항해
부드러운 항해
오야 대기 e e 오한 건물 폭발 am 니지 건물 폭발 Am 미스터 여름 건물 폭발 am
건물 폭발에 L.X 오전 i 아니오 sey 내 DJ 의 이동 폭발 오전 씨 프랜차이즈 이동 폭발 오전
J.Dan oya blast am and i never call your name just blast am.