Olamide — First of All 가사 및 번역
이 페이지에는 Olamide의 노래 "First of All"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Charle, you fit say I make a fool o I no send, I no send
Charle you fit say I make a fool o I no send, I no send
First of all
Introduction, ah Introduction
First of all introduction
Okay, ah edonu
First of all
introduction,
Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan
In other news
I’m in love with My boo,
and I no dey place another one above
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana?
Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana
Shey mo jo KK Fosu?
Mofo, gbagbe, abi o nsu?
Na we dey control the whole arena
Either we dey for Nigeria or Ghana
In other news, I’m a bad man
Wey dey intimidate Superman and Batman
When other boys dem they wear one shirt
Different shoes
Not me!
kilo fe f’oshe?
(do I look like Awilo Longomba?
Are you a learner?)
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s’iwa wu Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
In short o le pe mi ni M. I Oga gan fun e afi bi ti Waje
Ex boyfriend e, left eye
So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje
They don’t know from the place we dey come
We dey kill every show like sey we dey with a gun
You don’t know the thing
I go show you the thing
But before I show you
(Go down low)
I say you loving the thing
Wanna touching the thing
Make all them other girls
(Go down low)
Won fe ta catapult
Fun eye to wa lori Twitter
Shey emi wa jo omo ase with a filter
I be like Fally Pupa for your eyes
(Are you a learner?)
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s’iwa wu Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
Okay,
They say I razz, coz I come from the street
But one man poison na another man meat
Charle, let me catch my breathe
Give bad man a break talk about the fresh
I see for your eyes you want the Gucci bag
All the Jimmy Choo, you want to kuku buy
And I no dey sey make you no dey like them but
(Go down low)
Before we go buy them
It’s okay, you wan dey carry your shoulder
I go dey by your side, call me your soldier
Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa
Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa
I’m tired man,
This story don dey long
Make we fry am mhen
I’m tired mhen
Oh my Gois!
Am I mad?!
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s’iwa wu Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
Phils, the Mr Producer
Bring the beat back for God’s sake
Thank you sir!
Oya stop! I don tire mhen
I dey play, I dey play, I dey play
Bring am back, I wan enjoy am Hello baby
It’s Ola baby!
Olamide is here noni
Hehehe
My God
YBNL
가사 번역
샬리,내가 바보로 만들면 안 돼
당신이 맞는 Charle 내가 바보 o 를 만들어 말 나는 더 보낼 수 없습니다
첫째로 모두의
소개,아 소개
모든 소개의 첫 번째
좋아,아 에도누
첫째로 모두의
소개,
나 나 웨이 노래 에니 듀로와 오모 산
다른 소식
나는 내 부 사랑 해요,
그리고 나는 데이는 위의 또 다른 장소
이바게 오시,시모 조 오모 가나?
오니 모 다비 에니 티 오 티 파 기가 나
시모 족 포수?
모포,기가베,아비 오 nsu?
나 우리 데이는 전체 경기장을 제어
나이지리아 또는 가나를 위해 우리 데이 중 하나
다른 뉴스에서,나는 나쁜 사람입니다
웨이 데이는 슈퍼맨과 배트맨을 위협
다른 소년들이 한 셔츠를 입었을 때
다른 신발
나 말고!
킬로 페페?
(나는 움바처럼 보입니까?
학습자세요?)
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
마스 니와 우 아래로 내려가,아래로 내려가
구바그베 오시
내려가,아래로 내려가
짧은 o 르 pe mi M.I 오가 간 재미 e afi 비 티 와제
전 남자 친구 전자,왼쪽 눈
그래서 재미 코예 란주 모미 비티 오간제
그들은 우리가 데이 올 곳에서 모른다
우리는 총으로 우리 데이 세이 같은 모든 쇼를 죽일
넌 아무것도 몰라
가서 보여줘
하지만 보여드리기 전에
(낮은 아래로 이동)
난 당신이 일을 사랑 말한다
만지고 싶어
모든 그들을 다른 여자
(낮은 아래로 이동)
원 페타 투석기
와 로리 트위터에 재미 눈
Shey emi 와 조 오모 ase 와 필터
난 네 눈엔 개똥구니처럼 굴어
(당신은 학습자입니까?)
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
마스 니와 우 아래로 내려가,아래로 내려가
구바그베 오시
내려가,아래로 내려가
좋아요.좋아요.,
내가 길거리에서 온 코즈
그러나 한 사람이 포이즌 나 다른 사람이 고기
찰리,숨 좀 돌리자
나쁜 사람에게 신선한 대해 이야기 휴식 제공
구찌 가방 내놔!
모든 지미 추,당신은 쿠쿠 사고 싶어
난 데이세이가 널 좋아하지 않아
(낮은 아래로 이동)
우리가 그들을 사기 전에
괜찮아,이 변태야!
난 네 옆에 데이를 가 네 군인이라고 불러
우오 지보 요루바,우툰 지보 하우사
우고 마마 세이 우툰 고마 쿠사
나는 피곤 해요 남자,
이 이야기 돈 데이 긴
우리가 암 멘헨 튀김 확인
나는 피곤 mhen 해요
오,아가씨!
나 화났어?!
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
첫째로 모두의
내려가,아래로 내려가
마스 니와 우 아래로 내려가,아래로 내려가
구바그베 오시
내려가,아래로 내려가
필스 씨 프로듀서
주님을 위해 다시 비트를 가져와
선생님 감사합니다!
오야 그만! 나는 돈 타이어 mhen
난 데이 플레이,나는 데이 플레이,나는 데이 플레이
다시 가져 오,나는 완을 즐길 수 있습니다 안녕하세요 아기
올라 아기야!
Olamide 는 여기 노니입니다
Hehehe
나의 하나님
YBNL