Patoranking — Make Am 가사 및 번역
이 페이지에는 Patoranking의 노래 "Make Am"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say
I get one paddy
He dey stay for shogunle
He get small money
He come pack go ajegunle
This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don’t know, i don’t know
I don’t know mama eh I don’t know, i don’t know
I don’t know papa eh Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe
Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister, ehehe
Some people forget people help them
Some people no send people wey help them
But remember people wey help you
Cause if you fall na dem go still rise you
Some get money begin gapa
And dem change the way dem waka
Na to dey carry big big kaka
Them no fit buy their mama wrapper
Forget say you get now
Morrow get belle now
Na so money dey change
Na so money dey change people
Na so money dey change
Na so money dey change people
But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe
Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Naijalyricszone.com
Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe
Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe
Blessings follow me.
가사 번역
어 엄마 어 어 어 아빠 어 어 야 말
나는 패디 하나를 얻는다
그는 쇼군을 위해 머물러 있습니다.
그는 작은 돈을 얻을
그는 팩 이동 아지군를 와서
이 나의 논은 그가 나를 위해 변화시키고 나의 패디 재 배열 나를 위해 나는 모른다,나는 모른다
난 엄마가 누군지 몰라
나는 어 나 아빠 그래서 돈 데이 변화를 모른다
나 그렇게 돈 데이 변경 사람들
나 그렇게 돈 데이 변경
나 그렇게 돈 데이 변경 사람들
그러나 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 wey 아니에 맞게 오빠,ehehe 에
축복이 따라 나를 따를 따라 나를 따르라 Alubarika 따라 나를 따를 따라 나를 따라 많은 돈을 따라 나를 따를 따라 나를 따라 미세한 정밀한 숙녀를 따라 나를 따를 따라 나를 따라 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 wey 아니에 맞게 오는 자매,ehehe 에
어떤 사람들은 사람들이 그들을 도와 잊지
어떤 사람들은 웨이 그들을 도와 사람을 보내지 않습니다
하지만 웨이 당신을 도와 사람들을 기억
당신이 나 뎀을 떨어지면 여전히 당신을 상승
일부는 가파 시작 돈을 얻을
그리고 뎀 방법 뎀 와카를 변경
나 데이 캐리 큰 큰 카카
그들에게 맞는 자신의 엄마 래퍼를 구입하지
당신이 지금 얻을 말을 잊어 버려
모로 지금 벨을 얻을
나 그렇게 돈 데이 변경
나 그렇게 돈 데이 변경 사람들
나 그렇게 돈 데이 변경
나 그렇게 돈 데이 변경 사람들
그러나 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 wey 아니에 맞게 오빠,ehehe 에
축복은 나를 따라 따라 나를 따라 알루바리카 나를 따라 따라 나를 따라 Naijalyricszone.com
많은 돈을 따라 나를 따를 따라 나를 따라 미세한 정밀한 숙녀를 따라 나를 따를 따라 나를 따라 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 wey 아니에 맞게 오빠,행합니다.
아무도 웨이 없 맞게도 아무도 웨이 없 맞게도 아무도 wey 아니에 맞게 오빠,행합니다.
축복이 나를 따르라.