Reekado Banks — Chop Am 가사 및 번역
이 페이지에는 Reekado Banks의 노래 "Chop Am"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Chop chop chop am Strongest!
Chop chop chop chop am Rrr Reekado noni
It’s Don Jazzy again
(Aunty make you chop am)
Been around the world
Ive never seen no one like you
Baby boo you turning me on Omo you try for this your body
(Try for this your body)
My baby whine your body for me
(Oya whine your body for me)
Loving what you do Baby girl I wanna please you
The only thing wey dey for my mind
Na which kind cream you rub for body o
(Cream you rub for body)
Wey dey make me wan dey spend my money o
(I no fit wetin to spend my money)
Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Mr fantastic
I can fight for you like Jackie Chan
Oya look my motor
If you shake it for me You can have it Oh Jehovah!
See your back be like bugatti
I geti kudi
Come faaji with alhaji
Oya follow your padi
When you hear the gbedu for party
Oya call your daddy, call your mommy
Make everybody fit to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near the baby, give the baby
Show the baby say you sabi o Been Around the world
Ive never seen no one like you
Baby boo you turnin me on Omo you try for dis you body
(try for dis your body)
Oh baby wine your body for me
(Oya wine your body for me)
Loving what you do Baby girl i wanna please you
The only thing weh de from my mind
Now which kind cream you rub for body o
(Cream you rub for body)
You de make me want to spend my money o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Mmm wassup madam
Let me blow you away like sadam (madam)
You be posh madam and no mind the waist on mi cash madam
Take my Swiss account
No your name de my real madam
You be boss madam
Asalam Male Coom Salam
Oya calling you body
Where you here de Bedu for party
oya calling you daddy call you mommy
Make everybody fir to jolly
You gots to soji
If you feeling the beat
Make you ready
Near the baby, give the baby
Show the baby say you sabi o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o Oya baby make you rock am o Oya aunty make you shake am o See gbedu make you roll am o See money make you chop am o
가사 번역
잘라 잘라 잘라 강한 오전!
빨리빨리 잘라 암 레카도 노니
다시 돈 재지입니다
(아줌마는 당신이 잘라 오전 확인)
전 세계
너 같은 사람은 본 적 없어
오모한테 뒤집어 씌우려고?
(이 몸을 위해 시도)
내 아기가 나를 위해 당신의 몸을 우는 소리
(오야 나를 위해 당신의 몸을 우는 소리)
당신이 아기 소녀 무엇을 사랑 나는 당신을 기쁘게 싶어
내 마음을 위해 웨이 데이 유일한 것은
나 어떤 종류의 크림 당신은 몸 o 에 대한 문질러
(몸에 문지르는 크림)
Wey dey 확인 나 wan dey 지출 내 돈 o
(나는 내 돈을 지출에 맞지 윗)
Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o 미스터 환상적인
나는 재키 찬처럼 당신을 위해 싸울 수
오야 내 모터를 봐
당신이 나를 위해 그것을 흔들 경우 오 여호와를 가질 수 있습니다!
보 귀하의 시 할 아 부가티
나는 게티 쿠디
Alhaji 와 함께 faaji 가자
오야 파디 팔로우
당신은 파티에 대한 gbedu 을들을 때
아빠한테 전화하고 엄마한테 전화해
모두가 유쾌한 에 맞게
소지로 가
당신은 비트를 느끼는 경우
당신을 준비
아기 근처,아기를 줘
아기에 대해 말해 사비 오 전 세계에 있었다
너 같은 사람은 본 적 없어
아기 우우 당신은 당신이 당신의 몸을 시도 오모에 저를 돌려
(당신의 몸을 시험해보십시오)
아 베이비 와인 나를 위해 당신의 몸
(오야 와인 나를 위해 당신의 몸)
당신이 아기 소녀 무엇을 사랑 나는 당신을 기쁘게 싶어
내 머릿속에서 유일하게
이제 어떤 종류의 크림 당신은 몸 o 에 대한 문질러
(몸에 문지르는 크림)
당신은 드게 보내고 싶은 내 돈을 o Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o Mmm wassup 부
사담처럼 날려줄게)
당신은 포쉬 마담 수와 미 현금 마담 허리에 신경 쓰지 마세요
내 스위스 계정 가져 가라
당신의 이름 드 내 진짜 부인
당신은 보스 마담 수
말람 말레 쿰 살람
오야가 몸을 부른다
어디 여기 드 베두 파티
오야라고 불러 아빠가 엄마라고 불러
모두 즐거운 전나무 만들기
소지로 가
당신은 비트를 느끼는 경우
당신을 준비
아기 근처,아기를 줘
아기를 보여 말 sabi o Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o Oya 아기들에게 당신이 바위 오전 o Oya 아줌마들은 당신을 흔들어난 o 보 gbedu 당신 롤 am o 보 돈을 들어온난 o