Reekado Banks — Corner 가사 및 번역

이 페이지에는 Reekado Banks의 노래 "Corner"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

Eh eh oya Reekado noni
Eh eh oya Baby fresh pon the beat oh Eh eh Eh eh Eh eh Mavin yeh…
Eh… ose wey you dance dey make me craze
Want to take you to my place
I want to Give you my way
Aha Ah mogbe
Baby waje Ka lo le
No dey Carry shoulder up dey be like sey you no dey take
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Sweet porey
Big big porey
On a very large pore
Omo ge wa je ka Mo re
Ah Umm for me Dance the Dancy for me Oya do the do Omoge I no dey fumble
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

가사 번역

어 어 오야 리카도 노니
어 어 오야 아기 신선한 폰 비트 오 어 어 어 어 어 어 어 마빈 예…
어...오우,네가 데이를 추면 내가 열받아
널 내 집으로 데려가고 싶어
내 길을 알려주고 싶어
아하 아 mogbe
베이비 와제 카 로 르
아니 데이는 어깨를 수행 데이는 세이 같은 수 없습니다 당신은 데이 걸릴
아기 아니 데이 안젤리처럼하지 않습니다
마치 엄마를 지나가지 않는 것처럼
당신은 결코 당신의 지역 gbesun momi sharker 를 wey dey 소년 Umm 하지 않는 것처럼
아빠한테 와
아빠 고 싶 하기 재생 와 귀하의 체
오야 와서 아빠와 함께 귀하의 친구 웨이 데이 지역
당신과 가진 거래 개인적으로
오코차처럼 오야 코너로 와
오코차처럼 오야 코너로 와
어,어,어 어 오야 Reekado nnoni
오코차처럼 오야 코너로 와
달콤한 porey
큰 큰 포리
아주 큰 숨구멍에
오모 게와 제 카 모 레
아 움 나를 위해 유아기 춤 오야 할 오모지 나는 아니 데이 펌블