The Motet — Kalakuta Show 가사 및 번역

이 페이지에는 The Motet의 노래 "Kalakuta Show"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.

가사

Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax

가사 번역

우리가 뭔가를 이야기 할 수 있도록
우리는 결코 전에 이야기하지 않습니다
우리는 데이는 매일 오전 참조하십시오
(아...아...쉬-쉬-쉬)
보 드 남자 그 데이 와카
배고픈 데이 실행을 위해 그를 얼굴
그를 뽀빠이*그를 위해 모자 머리
그에게 몸을 위해 카키 모직 셔츠
그 바지 데이는 무릎 위에 비행
Wey 는 da 남자를 고용하는 사람들
그걸 운반할 수 있게 허락해줘요
나쁜 웨
지휘봉을 운반할 수 있는 허가를 받으시오
딤은 그에게 눈물 가스를 운반 할 수있는 허가를 제공합니다
뎀은 그에게 총알을 운반 할 수있는 허가를 제공합니다
그 적합도 보호를 위해 바구니를 운반
나 그래서 우리는 데이 매일 오전 참조하십시오
아니 그래서 그는 매일 일이 데이
어느 날
어느 날
모든 것은 변화
어느 날
어느 날
모든 것은 변화
어느 날
1 일-칼라쿠타 쇼
어느 날
어느 날
칼라쿠타 쇼
칼라쿠타 쇼
딤 확인
최루 가스,배턴&총알 사용
그들에게 바구니를 사용
보호를 위해 너무
뎀 한 가지
뎀 결코 전에
도끼오,커틀래스 가져와
칼라쿠타 쇼-오-오
칼라쿠타 쇼(우나 나 나 나 나 나 나)
칼라쿠타 쇼(2 배)
바부 와이어 딤오 컷
보 울타리 탈 휴식
보 문 딤 가을
모두 실행 데이
보 헤드 딤 브레이크
보 피 그 데이 흐름
칼라쿠타 쇼 오오
칼라쿠타 쇼
나 나 나 나 나 나 나
봐 로야**그 데이 올**(변호사)
그 그는 그에게 데이 올 로야
보 로야 뎀 비트
보 로야 그 데이 실행
보 로야 그 데이 실행
칼라쿠타 쇼 오오
칼라쿠타 쇼
오르간 솔로
솔로 색스
끝으로 베이스/타악기 아래에서 솔로 색스