Timaya — Watta Bambam 가사 및 번역
이 페이지에는 Timaya의 노래 "Watta Bambam"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh
가사 번역
위틴 나는 데이 찾을 수 나 비 웨틴 u 데이 찾기
wetin 나는 wan b 도 b 웨틴 u 가 어
왜 우나 데이는 내 인생을 들여다
어 내 브로 다 우리 나 b desame 어
당신은 내가 어 유 나 사비 말 발견 데이
everynite nd dem dey 내 몰락을 위해기도하십시오
위틴 내가 찾거나 비 위틴 u 데이 찾기
내 브로다 어
통치자 어 유입니다 어
유 통치자 어 있습니까
통치자 어 유입니다 어
난 그냥 나쁜 소년에서 매우
좋은 집
어 내 가족 nd frnds knw
보 나 남 뎀 하기 숙박 에 나 자신
bt nw 라이트 nw i 데이 메이크 뎀 홈
나 나 데이 내 엄마 데이 느낌 확인
집에서
보 나 가족 데이 을 느낄 에 홈
보 디 피킨 웨이 피플 드 뼈
rite 말 nw 나는 dem 데이 대기 확인 데이
보 나 생활 나 도 을 얻 어떤 흔들
하나님 돈 추월 서명
내 축복을 받을 수 없다.
notin cn 할 나 b 하나님 피킨
통치자 어 어 어
통치자 어 어 어
wetin 나는 데이도 b 웨틴 u 찾기
wetin 나 wan 도 할 수 wetin
너는 어된다
왜 우나 제이스트 데이가 내 인생을 들여다 보는가
어 내 nd u 도 eh 을 dsame 수
d 방법 나는 u 도 사비 어를 찾을 데이
매번 u 와나 어 수렁
모두들 날 떠나게 해