Tiwa Savage — Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD) 가사 및 번역
이 페이지에는 Tiwa Savage의 노래 "Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD)"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me And by the end of the night I go dey by your side make you touch me As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh
가사 번역
이봐 예쁜 여자와 당신의 섹시한 몸
당신이 움직이는 방식이 마음에 드네요
씨.DJ 당신 너무 사비
그래서 이 파티를 위한 셀렉션 퐁
아기 소녀 확인 당신이 와서 아빠
Hennessey 와 Bacardi 를 마시게하십시오
아빠 바위 계속 당신이 꾸준한
네가 날 내쫓을 테니까 네가 날 죽여
나 당신이 할 일은 나 wan 팝 로지 만들기
파티 스타터(파티 스타터)
나는 산란(여기에 와서 산란)
맞지 않는 경우 입력하십시오(맞춤 입력 없음)
당신이 근본적인 얻을 이동 확인
그리고 내가하는 것처럼,내가 할,내가 어처럼
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
내가 데이처럼,당신은 데이처럼 할,당신은 데이 이동
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
밤새도록 갈 수 있어
당신이 준비되어 있는 경우에
아기가 내 리드를 따라,나는 좋은 꾸준한 좋아
당신은 돈을 지출 wan
당신은 내가 내 몸을 이동하는 방법을 좋아한다
난 당신이 미친 만드는 방법을 좋아한다
천천히 해도 돼?
로 롤 목 및 나는 징징 내 엉덩이를 그냥 나와의 끝으로 밤에 나는 갈 데는 당신의 옆에 당신이 나를 만로 스타(자동 시동기)
나는 산란(여기에 와서 산란)
맞지 않는 경우 입력하십시오(맞춤 입력 없음)
당신이 근본적인 얻을 이동 확인
그리고 내가하는 것처럼,내가 할,내가 어처럼
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
내가 데이처럼,당신은 데이처럼 할,당신은 데이 이동
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
오야 파티 스타터
우리는 상관없이 장소 전자 ina 단계(당신이 될 사람)
나 누가 당신의 아버지가 될
무례하군,미스터 돈다다
그래서 나를 따라 나 아기 데이터를 따라
아빠 wan 가 당신 업 가 없 사다리
웨이 내 체다
전자 상관없이
당신은 전화가 충전기가 될 수
내 생각엔 데일리가 날 움직이면 데이는 나를 데이트로우로 만들어
나 웨이 그녀가 나를 데이완 팝 로지하게 만드는 일
파티 스타터(파티 스타터)
나는 산란(여기에 와서 산란)
맞지 않는 경우 입력하십시오(맞춤 입력 없음)
당신이 근본적인 얻을 이동 확인
그리고 내가하는 것처럼,내가 할,내가 어처럼
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
내가 데이처럼,당신은 데이처럼 할,당신은 데이 이동
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
오야가 널 셀렌스로 만들어
pon the selense
pon the selense
오야가 널 셀렌스로 만들어
pon the selense
pon the selense
오야가 널 셀렌스로 만들어
pon the selense
pon the selense
오야가 널 셀렌스로 만들어
pon the selense
pon the selense
파티 스타터(파티 스타터)
나는 산란(여기에 와서 산란)
맞지 않는 경우 입력하십시오(맞춤 입력 없음)
당신이 근본적인 얻을 이동 확인
그리고 내가하는 것처럼,내가 할,내가 어처럼
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼
내가 데이처럼,당신은 데이처럼 할,당신은 데이 이동
내가 하는 대로 해 내가 하는 것처럼