Waconzy — Na God 가사 및 번역
이 페이지에는 Waconzy의 노래 "Na God"의 가사 및 한국어 번역이 포함되어 있습니다.
가사
Oh yeah oh yeah
Supaman Supaman
Awon Awon Awon
Deviate
Uh yeah
Waconzy
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Yilelele yilelele yilelele yilelele
Oh oh. Nanananana nale
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Some people dey ask me say
Na wetin dey make me shine
Oh oh oh oh Daddy! I thank you.(I thank you. I thank God)
I praise you.(I praise you. I praise you)
Daddy! I love you.(I love you. I love you)
Eh! Eh!
I thank the Lord Almighty
For the things he has done for me Yeah!
He really really bless me He make me the first among my enemies
Eh!
In the midst of enemity (enemity)
And the Bad belle people for society (society)
In the midst of ndojor
In the midst of ndamosu
Eh! Daddy!
I thank you cause my song e dey sell
And everything I get
Na for your hand Eh eh
I hustle and I hustle
But no way. Say
And now I dey bubble
Na God eh (I say na God eh)
When I dey struggle
Dem no talk (dem no talk)
Now wey I dey bubble
Dem dey vex eh Gboweshi na one
Tell me why I no go enjoy myself or my money oh eh The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh Halle halle halle halle halle halle halle halle Halleluyah eh I just wanna thank you (thank you)
For showing me your love and your kindness
(kindness)
For making me the light in the darkness
(darkness)
Eh!
I dey cry I dey cry I dey cry eh It’s a tears of joy and happiness (happiness)
As He turn my night into brightness (brightness)
He turn my elaborate to sweetness
The way you dey make me to get patience
Oh oh oh oh The bubble wey I dey bubble
Na shuffle.
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey put e food for table
Na God eh. (I say Na God eh)
Dey make my portion to dey double
Na God eh. (I say Na God eh)
Na Him dey make me to dey bubble
Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Na God eh God eh God eh Na God eh.
Me Amadi. Me Amadi oh eh Wey dey pray for my heart e oh Me Amadi. Me Amadi oh eh. Amadi Amadi
Wey dey sing for my heart e oh (for my heart e oh)
Daddy! I thank you.(I thank you. I thank you.)
Papa! I praise you. (I praise you. I praise you.)
Daddy! I love you.
Chukwu nale kele eh (Chukwu nale kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele (nale kele tito. Chukwu nale
kele)
Daddy nale kele. Nale kele eh Chukwu nale kele
Oh oh oh oh oh oh oh Chukwu nale kele giri bia
가사 번역
오 그래 오 그래
나아만 나아만
Awon Awon Awon
일탈
어 그래
Waconzy
옐렐레 옐렐레 옐렐레
옐렐레 옐렐레 옐렐레
옐렐레 옐렐레 옐렐레
오,오. 나나나나나나
어떤 사람들은 나에게 말한다 데이 물어
나 웨틴 데이 확인 나 빛나
어떤 사람들은 나에게 말한다 데이 물어
나 웨틴 데이 확인 나 빛나
오 오 오 아빠! 고마워.(나는 당신을 감사합니다. 나는 하나님 께 감사를드립니다)
나는 당신을 칭찬.(나는 당신을 칭찬한다. 나는 당신을 칭찬)
아빠! 사랑해(나는 당신을 사랑합니다. 나는 당신을 사랑 해요)
어! 어!
전능하신 주님 감사합니다
그가 나를 위해 한 일을 위해 그래!
그는 정말 정말 날 축복 그는 내 적 중 첫 번째합니다
어!
관장 가운데(관장)
그리고 사회(사회)를 위한 나쁜 미인 사람들)
안도호르 한가운데서
다모스 가운데
어! 아빠!
내 노래 전자 데이 판매 원인 감사합니다
그리고 내가 얻는 모든 것
내 손을 들어 어 어
난 뛰어넘어
그러나 방법. 말
그리고 지금 나는 거품 데이
나 하나님 어(나는 나 하나님 어 말)
내가 투쟁 할 때
딤노톡(딤노토크)
이제 와이이 데이 버블
딤 데이 벡스 에 Gboweshi 나 하나
나는 나 자신이나 내 돈 오 어 거품 웨이 나는 데이 버블을 즐길 가서 왜 말해
나 셔플.
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
나 그 데이 테이블에 대한 전자 음식을 넣어
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
데이 내 부분을 데이 더블
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
나 그 데이 나를 데이 버블
나 하나님 어.
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
르르르르르르르르 Halleluyah eh 르르르르르르르르 Halleluyah eh 지 감사(감사)
당신의 사랑과 친절을 보여주셔서
(친절)
날 어둠속에서 빛나게 해줘서
(어둠)
어!
나는 데이 울어 나는 데이 울 어 그것은 기쁨과 행복(행복)의 눈물이다)
그는 밝기(밝기)로 내 밤을 켜면)
그는 나의 단맛을 정교하게 만든다
내가 인내심을 얻게끔 하는 방법
오 오 오 오 오 버블 웨이 I 데이 버블
나 셔플.
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
나 그 데이 테이블에 대한 전자 음식을 넣어
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
데이 내 부분을 데이 더블
나 하나님 어. (나는 나 하나님 어 말한다)
나 그 데이 나를 데이 버블
나 하나님 어.
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
나 하나님 어 하나님 어 하나님 어 나 하나님 어
난 아마디야 나 아 마디 오,어 웨이 데이 내 마음을 위해기도 오,나 아 마디을. 나 아마디 오 어. Amadi Amadi
웨이 데이 내 마음을위한 노래 전자 오(내 마음 전자 오)
아빠! 고마워.(나는 당신을 감사합니다. 고마워.)
아빠! 나는 당신을 칭찬. (나는 당신을 칭찬한다. 나는 당신을 칭찬.)
아빠! 사랑해
추쿠 날레 켈레 에(추쿠 날레 켈레)
아빠 나일켈 날레 켈레 에 추쿠 날레 켈레(날레 켈레 티토. 추우 날레
kele)
아빠 나일켈 날레 켈레 에 추쿠 날레 켈레
오 오 오 오 오 오 추쿠 날레 켈레 지리 비아